Linus: Titus my level don upgrade oo na COW things now
Titus: Linus haba COW for Christmas
Linus :yes oo my brother with the season of surprises promo you too fit chop COW for Christmas
Titus: season of wetin?
Linus: season of surprises promo just buy any white pregnant cock open the stomach carry the coupon way dey inside go their shop GBAM u don chop COW be that...
Yes oo my people you too fit chop COW this Christmas with the season of surprises promo just buy any white pregnant cock open the stomach carry the coupon way dey inside come our shop and uself don chop COW be that....
Linus: wetin happen Titus how many chicken u don buy so
Titus: Linus dem say na the more i buy the more my chance of chopping
Linus: hahahaha this na real season of surprises...
MERRY CHRISTMAS PEOPLE
WRITTEN BY HAFEESTO'NOVA KONSEPT
No comments:
Post a Comment